Spyce Cova My Head is a new Street Anthem.
Quotable Lyrics
Everyday me dey work and pray
I dey work and pray
Baba Make my blessings no delay
ALSO READ: MUSIC: MR. SPICE – TEIN DEY DO GOOD
Oluwa cover my head
Pikin wey you color white them wan paint am with black
As them dey wash me like pant na their destiny dey slack